Front-end Developer, javaScript Engineer and Blockchain Enthusiast. I just dey freestyle becos I
never dey employed na why I come think say make I shaperly build this shopping site, buh
if una get Job or anything for me wey make una wan message me ehn, send me mail for adedigbaadedotunemmanuel@gmail.com